“Eyene Nyor” is a hit song by Nigerian Gospel Singer, Preye Odede released as a single track in 2020.
[download id=”6262″]
Eyene Nyor Marvelous Lyrics – Preye Odede
Father, Lord I thank You
For the things you don
Wetin Man no fit Do
You don Do Scatter Ooh
Yoh, yoh, yoh
You open plenty Doors
Load Blessings and say
Make I Choose, Ooh
E dey do me like Film Ooh
Na wetin wen I get Ooh
Wey no be you give Me
Yoh, yoh, yoh
Make you take the Glory
{Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous }
I remember before, before
Gari sef hard to see
But I no know what to say, today
Your Blessings dey Rush us Oh
Anything I touch, you dey bless
When I fall you carry Me
You dey always show yourself Oh
Wetin I fit give you
For all the things you’ve done
You no be like Man wey dey Fail
When you talk, you dey Do
Na only you be God Ooh
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
{Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous }
(Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh)
Thank God oh,
Than’k you Lord
Thank you Lord
You no be Man Ooh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
About Preye Odede
Preye Odede is a Nigerian gospel singer, songwriter, and music director.
Profile Summary
Name | Preye Odede |
Age | 32 Years |
Date of birth | 16th July, 1990 |
Nationality | Nigerian |
State of Origin | Bayelsa State |
Marital Status | Single |
Spouse | |
Occupation | Singer, Songwriter, Minister |
Net worth | Unknown |
Preye Odede Biography
![Mercy chinwo 2 - Mercy Chinwo Biography, Songs, Age, Husband, Net worth, and Career Preye Odede Biography (Gospeldaddy.com)](https://gospeldaddy.com/wp-content/uploads/2023/01/Preye-Odede-Biography-Gospeldaddy.com_.jpg)
Preye Odede is from the Nigerian state of Bayelsa. He was born on the 16th of June, 1990. He is the third of seven children. He graduated from Abia State University with a degree in microbiology.
Preye Odede Career
As a child, he began singing in church. He later formed “Born2Praiz,” a band. He rose to prominence as a result of his hit single “Biko” was released in 2011, followed by his album “My Script”, released in 2012, which featured one of his most popular songs, “Ebezina.”
Preye Odede Songs
He founded the Script Music Record Label. He currently resides in Port Harcourt, Nigeria.
List Of Preye Odede Songs
- Bulie
- Ebezina
- For my good
- No Other God
- I Will Restore
- Nothing Missing
- I am good
- Idinma
- No restriction
- Straight from heaven
- No restriction e.t.c
Preye Odede Family
Preye Odede is one of seven children. He is currently single.
Preye Odede Net Worth
As of 2022, the estimated net worth of Preye Odede is unknown.
Preye Odede Awards
- ‘Best Gospel Music Video’ at the Best of African Gospel Music awards in Atlanta, USA